Pijoana Driving School Pidgin

Pijoana Driving School Pidgin We welcome una to Pijoana Driving School - Pidgin Official page.

πŸ…’οΈŽπŸ…οΈŽπŸ…‘οΈŽπŸ…˜οΈŽ πŸ…“οΈŽπŸ…‘οΈŽπŸ…˜οΈŽπŸ…₯οΈŽπŸ…”οΈŽ πŸ…¦οΈŽπŸ…”οΈŽπŸ…›οΈŽπŸ…›οΈŽ πŸ…¦οΈŽπŸ…”οΈŽπŸ…›οΈŽπŸ…›οΈŽ, with Pijoana and learn  .Call us to book a driving Class with people wey sabi the...
20/02/2023

πŸ…’οΈŽπŸ…οΈŽπŸ…‘οΈŽπŸ…˜οΈŽ πŸ…“οΈŽπŸ…‘οΈŽπŸ…˜οΈŽπŸ…₯οΈŽπŸ…”οΈŽ πŸ…¦οΈŽπŸ…”οΈŽπŸ…›οΈŽπŸ…›οΈŽ πŸ…¦οΈŽπŸ…”οΈŽπŸ…›οΈŽπŸ…›οΈŽ, with Pijoana and learn .

Call us to book a driving Class with people wey sabi the work 07052468570/08028579067


One of Our Driving Coach don Update us with pictures of his Morning Waka   We dey Open for all our offices and ready kam...
09/01/2023

One of Our Driving Coach don Update us with pictures of his Morning Waka

We dey Open for all our offices and ready kampe to run una driving training


Wetin be the word!! Device for motor to increase e speed 🚘.
27/12/2022

Wetin be the word!! Device for motor to increase e speed 🚘.


Good Morning beta people We wish una a Safe Drive Week ❀️
21/11/2022

Good Morning beta people

We wish una a Safe Drive Week ❀️


Its Monday,  be that Big Boss nor forget wear SeatbeltπŸ’Ί.Enroll for a Driving Class with us, and sabi the
24/10/2022

Its Monday, be that Big Boss nor forget wear SeatbeltπŸ’Ί.
Enroll for a Driving Class with us, and sabi the


SOMETIMES THE BEST THERAPY NA LONG Drive and Music 🎢 Good Morning from Pijoana Driving School  Pidgin , we wish una a Sa...
17/10/2022

SOMETIMES THE BEST THERAPY NA LONG Drive and Music 🎢

Good Morning from Pijoana Driving School Pidgin , we wish una a Safe Driving Week β£οΈπŸ’―



Wetin you need help with ⁉️ Licence Registration,  Vehicle insurance, Learner's Permit ...... Na we dey run am πŸ’―, e dey ...
06/10/2022

Wetin you need help with ⁉️ Licence Registration, Vehicle insurance, Learner's Permit ......

Na we dey run am πŸ’―, e dey easy to get wen you run am with who sabi βœ…οΈβœ…οΈ. We dey kampe to help you ‼️‼️


Nor be evri driver go fit teach you how to sabi drive, follow who sabi road onto driving matters @   .... We dey kampe t...
05/10/2022

Nor be evri driver go fit teach you how to sabi drive, follow who sabi road onto driving matters @ .... We dey kampe to sabi you for driving 🚘 😎.


Una Good Morning From Pijoana ❣️Start this week with driving safe πŸ’―πŸ’―
03/10/2022

Una Good Morning From Pijoana ❣️

Start this week with driving safe πŸ’―πŸ’―


The most important thing for any driver na to avoid accident as e dey drive πŸ’―πŸ’―For that one to fit happen e good mek ever...
30/09/2022

The most important thing for any driver na to avoid accident as e dey drive πŸ’―πŸ’―

For that one to fit happen e good mek every driver sabi the before dem enta road.

To make am easy for every Nigeria to fit learn this ogbonge driving skills, we dey offer the bonanza of one hour ogbonge class.....

Nor waste time oo, rush make you register now now βœ…οΈβœ…οΈ make we make this October stew for you πŸ€—πŸ™



Epp us grow our Twitter Account ✌️❀️Abeg Repost πŸ’―πŸ”₯
22/09/2022

Epp us grow our Twitter Account ✌️❀️
Abeg Repost πŸ’―πŸ”₯

Address

No. 75 DSC Expressway, Before Izomo Junction; Ovwain/Warri Axis
Warri

Opening Hours

Monday 09:00 - 17:00
Tuesday 09:00 - 17:00
Wednesday 09:00 - 17:00
Thursday 09:00 - 17:00
Friday 09:00 - 17:00
Saturday 01:00 - 17:00
Sunday 02:00 - 17:00

Telephone

+2348028579067

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Pijoana Driving School Pidgin posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to Pijoana Driving School Pidgin:

Share