Oju Benz

Oju Benz Music
(1)

12/09/2026

If you said I no appreciate my helper....Go listen to my song
No_Rodo๐Ÿ’ฏ.
Available all music platforms.

11/09/2026

Album Loading...

Oju Benz

MY OWN GLORY๐Ÿ’ฅ๐Ÿ’ฏ๐Ÿ™.

11/09/2026

I only showed my talents,never knew d journey na marathon,me think ๐Ÿค” say na race...I do d money well..na pipu spoil my plan...make una biko nu...check all my post and freestyles...you go grab me

11/09/2026

They thought it was over๐Ÿ˜, but Jah no left โ—€๏ธ us๐Ÿ’ฅ๐Ÿ’ฏ.

OJU BENZ NONI๐Ÿ’ฏ๐Ÿ™

09/09/2026

Prayed for an helper,Lord send me Dj squarekid๐Ÿ’ฅ๐Ÿ’ฅ๐Ÿ’ฅ.
Put me online,for dem tiktok dem dey talki...Oju sweet ๐Ÿง like maggi.
Dem wan tieram like turkey ๐Ÿฆƒ.

No Rodo๐Ÿ’ฅ๐Ÿ’ฅ๐Ÿ’ฏ๐Ÿ’ฏ

09/09/2026

Oju Benz๐Ÿ˜œ ti gbe dey.o land be container.๐Ÿ’ฏ
Awon girls ti wole๐Ÿ’ƒ,won wole pelu designer.๐Ÿ‘š๐Ÿ‘š
Awon bois me fa๐Ÿ’ฅ cana,bi marley.won tun naa naira.๐Ÿ’ฐ๐Ÿ’ณ๐Ÿ’ถ
OJU BENZ D MOREPHUCKIN OJU BENZ D GENERAL.......๐Ÿ’ฏ๐Ÿ’ฏ๐Ÿ’ฏ๐Ÿ’ฏ๐Ÿ’ฏ

05/09/2026

No iphone...no boom ๐Ÿ’ฅ box...POS camera ๐Ÿ“ท...but still pushing...still your Mercyboi Oju Benz๐Ÿ™๐Ÿ˜๐Ÿ˜๐Ÿ˜

30/08/2026

All I want now is to be in the studio with a better producer...

Producer wey go help me na hin I want

30/08/2026

I have no reason to lie ๐Ÿคฅ, this thing can happen to anyone,..make una just forgive me....but I want make u know say if I blow...ur family go chop grace...On God

Address

Lagos
10001

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Oju Benz posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Shortcuts

Share

Category